Home Music Nigerian Gospel Songs Moses Bliss – Nothing | Download Mp3 (Audio & Lyrics)

Moses Bliss – Nothing | Download Mp3 (Audio & Lyrics)

107
0

 Moses Bliss – Nothing

Moses Bliss is here again with a new song titled “Nothing” and it’s available for download on this page.

ABOUT ARTIST(S): 

 Moses Bliss is a popular Nigerian gospel worshipper. He is such an anointed worshipper and vibrant singer. With hit songs like Daddy Wey dey Pamper, and Miracle No Dey Tire Jesus

ABOUT SONG: 

‘Nothing’ is a song of faith and assurance that there is nothing God cannot do. Just believe and trust in Him. He will see you through.

Download – Nothing – Moses Bliss (Audio) Below

DOWNLOAD MP3

Advertisement

Lyrics Of Nothing by Moses Bliss

Nothing wey God no fit do
Nothing wey God no fit do

E no matter wetin you dey go through
Make you no forget
Nothing wey God no fit do

Nothing wey God no fit do
Nothing wey God no fit change oo
E no matter wetin dem be tell you
(I’m here to tell you)
Nothing wey God no fit do

No man wey God no fit bless
No man wey God no fit help oo
E no matter wetin you dey go through
(I have come to tell you)
No man wey God no fit bless

No man wey God no fit lift (Ah)
No man wey God no fit lift
E no matter wetin you dey go through
Make you no forget
No man wey God no fit lift

No door wey God no fit open
No door wey God no fit open
E no matter
Wetin you dey
Go through
(I’m here to tell you)
No door wey God no fit open

No man wey God no fit heal
No man wey God no fit touch oo
I’ve never seen the righteous forsaken
Never seen the sea begging bread
I’m here to tell you
No man wey God no fit heal

Nothing wey God no fit do
Eh eh eh eh
Nothing wey God no fit do

E no matter wetin you dey go through
I’m here to tell you
Nothing wey God no fit do

E no matter wetin you dey go through
Make you no forget
Nothing wey God no fit do

ABOUT THE AUTHOR

I Am A God-kind Gospel Blogger, Gospel Content Writer, Evangelist, Songwriter, Teacher and Soul-Winner and the Chief-editor of ThePreachersPortal.Org. Right here, you will get access to the Latest and Trending Gospel songs worldwide, Live Streams, Audio Messages, Motivational Articles and Inspirational content as we share them for free. Follow me on social media to learn more about this movement. -ThePreacherMan

Advertisement

LEAVE A REPLY

Please enter your comment!
Please enter your name here